Изучаем английский язык по мемам, фото- и видеошуткам из любимых сериалов и фильмов, а также по викторинам и коротким постам по грамматике. Всегда можно задать вопрос по грамматике в чате канала.
[Intro]
Hey ha!
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (How the thing goes)
[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
Ha! You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shebi you see how the thing goes (How the thing goes)
Oya tell a man who blend you
and who? and who?
[Verse 1]
Okay, okay ha!
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too see
Even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Mehn, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh boy e don puff (Ha, Hey!)
Come on lets go
Полный текст песни ищите в комментах, если кому зашло 😁
@i_like_eng #sing_the_song
Извините, не могла пропустить такой тренд 🤪
Всех с субботним вечером!
It's Saturday night!